Entertainment Eedris Abdulkarim Mocks Tuface Idibia - All You Do Is Get Women Pregnant

A

abujagirl

Guest
Veteran rapper, Eedris Abdulkarim, is trying to make comeback by badmouthing other artistes.

Eedris Abdulkareem2.jpg

In a chat with Planet TV, Eedris accused Tuface Idibia of disrespecting Daddy Showkey. He also mocked the ‘African Queen’ crooner for pulling out of a national protest earlier in the year.

“The other day, 2face go dey disrespect Daddy Showkey. You for tell Daddy Showkey say you no dey come studio. Who you be? You dey mad? You don forget say na Blackface write all your hit songs? Or who send you to go put your hand for protest wey you no know anything about? You’re not an activist. Waka Wiki MC’s I no tell you say you no be plantations? I no tell you make you no let am get into your head?

“Nigga wake up mehn. All the good guys wey dey around you, you pursue all of them finish. Odogwu dem wey dey show you love… why, wetin happen?

“You con still go dey start the protest. You con think say you go fit do am alone, you don forget say what you do basically is love songs, dey impregnate people dey go. You be my friend na, me and you know where e dey. Don’t take Nigerians for a ride.

“I’ve lived my life for it, I was not called for events because I sang Nigeria jaga jaga. I’ve been vindicated, maybe you should have written a song.”
 
Back
Top