Entertainment 'President Buhari is Terribly Sick, We Don Enter One Chance' – Charly Boy

P

ProfRem

Guest
Nigeria’s controversial showbiz mogul, Charly Boy has said that the president is seriously sick and the country is being run by other people.

Charly Boy, who took to his Instagram page with President Buhari's photo with the caption: "My people, Una don hear? Them say our President dey suffer from Alzheimer disease. Hummmm, wahala don full ground. Kai! Chineke God why? That sickness wey dey make old people forget many things. Amibo people say the matter is wounding our presido heavily. Ha, which kin bad luck we get sef. I hear say the cabals don take over, Na dem dey run we country. Guys we don enter the real One Chance. What do we do?”.

charl.JPG
 

Attachments

  • charlyboyNG.JPG
    charlyboyNG.JPG
    39.1 KB · Views: 14
Back
Top